Yemi Alade’s Enjoyment Lyrics

In the mood to jaiye o
I no go kill myself iro nla nla 
Wahala no dey finish ah eh
I go happy myself na na na 
Ready to go low low 
Ready to bo s’agbo 
Life na yo lo lo
Life na yo lo lo
Mo Fe 
Mo fe ki everybody pade mi on the floor 
No dey worry at all

Enjoyment
Enjoyment no be for small pickin o
Sho ye
 Shey you carry for pocket
Enjoyment no be for small pickin o
Sho ye 
I want to party omo
E le le le 
Oga dj give me some more
E le le le 
Bottle after bottle omo
E le le le 
Oga barman ye m some more
E le le le 
Eh eh eh 

Ac for the corner
Which time you go come hala
My friends , your friends
Tonight we go do one dance 
?? no go killi us so
Anything wey you want order 
Wine dey,?  sachet ati squardy dey

You ready to go low low 
Ready to bo s’agbo 
Life na yo lo lo
Life na yo lo lo
Mo fe
Ready to bo s’agbo 
Life na yo lo lo
Life na yo lo lo
Mo Fe 
Mo fe ki everybody pade mi on the floor 
No dey worry at all

Enjoyment
Enjoyment no be for small pickin o
Sho ye
Shey you carry for pocket
Enjoyment no be for small pickin o
Sho ye 
I want to party Omo
E le le le 
Bottle after bottle omo
E le le le 
Oga dj ye m some more 
E le le le 
Bottle after bottle omo
E le le le 

Enjoyment
Enjoyment
Enjoyment

You May Also Like