Marcy Keyz ‘s Kpariwo Lyrics (Ft. Peruzzi)

[INTRO] Boy Sean dahitmaker 

[CHORUS] 
Mòfè Kparìwò Shey you know say na true, 
Mòfè Kpàriwò Say your love e dey make me to shiver

[VERSE 1] Would you believe me 
Would you believe me 
Would you believe me kasablanca 
Vibe We falling for the vibe 
Lord Blessings failing down I never give another person yawa o 
But this your love my baby yawa dey

[CHORUS] 
Mòfè Kparìwò Shey you know say na true, 
Mòfè Kpàriwò Say your love e dey make me to shiver

[VERSE 2] Mi fè kpàrwiò 
Baby I don’t want to shout I don’t want to halla o I don’t want wahala o 
Ye ye ye Baby baby don’t you know 
Say na you dey give me ginger o 
Baby baby don’t you know Say this life go last forever eh

[CHORUS] Mòfè Kparìwò Shey you know say na true, 
Mòfè Kpàriwò Say your love e dey make me to shiver

[VERSE 3] There will be no failing hand 
When you call I pick it o I go sacrifice for you o babe 
Not playing you far away At all o 
Can never be like Adora o 
Before o Person shook hand for my eye o It’s a sacrilation 
If I leave my baby Hug me hug me my baby

[CHORUS] Mòfè Kparìwò Shey you know say na true, 
Mòfè Kpàriwò 
Say your love e dey make me to shiver, 
Mòfè Kparìwò Shey you know say na true, 
Mòfè Kpàriwò Say your love e dey make me to shiver

[OUTRO] Mastar mind records baby 
D vibegoddess international Swaps

You May Also Like