She say she not get any time for robo rebe
She want a real man (Alright)
She say she not get any time for cassanova (Cassanova o)
She need a good man
Oh she want a real man (Man)
Man wey go love her right
Girl you need a real man (Man)
Man wey go treat you nice
Oya take my money o (Take my)
Make I treat you good (Take my)
Baby let’s go shopping (Take my)
Anything you want (Take my)
Anything for my queen
Oya take my money o (Take my)
Make I treat you good (Take my)
Baby let’s go shopping (Take my)
Anything o
Anything for my queen
———
——-
Spend my money
Boy a baddie o
Waste no time wami
—
—-
Oh she want a real man (Man)
Man wey go love her right
Girl you need a real man (Man)
Man wey go treat you nice
Oya take my money o (Take my)
Make I treat you good (Take my)
Baby let’s go shopping (Take my)
Anything you want (Take my)
Anything for my queen
Oya take my money o (Take my)
Make I treat you good (Take my)
Baby let’s go shopping (Take my)
Anything o
Anything for my queen