Kaestyle’s Blessings Lyrics (Ft. Omah Lay)

<>Eh ya eeeeeh… eh ya eh, eeeh… Uweh! Uweh!
Eh ya eeeeeh… eh ya eh, eeeh… Uweh! Uweh!

<>Borikiri boy e don price property for the island
Finally I’m moving out the zanga
Anything I touch e come dey sound hands oh…
I remember when I no Dey kpolowo the cheese for my mama
Now I put the Barney on designer
Cos when Oluwa bless you e be final

<>Aya ya yai
I no fit shout
With the blessings in my life
I can’t decide to close my mouth no!
Aya ya yai!
I no fit shout no
With the blessings in my life
I can’t decide to close my mouth no……

<>Eh ya eeeeeh… eh ya eh, eeeh… Uweh! Uweh!
Eh ya eeeeeh… eh ya eh, eeeh… Uweh! Uweh!

<>Say na me wey hold the map
So them follow me without torch light o
Talk talk is cheap for the mouth
Dem mama dem papa hold light o
Anybody wey get e problem
Come follow me cross the border
Anyhow e big I go solve them
I’m a bad boy from porta
So I want all the fake people them to die
I no go follow them sympathize
Pocket is big hundred e alert
God is real I can testify

<>Aya ya yai!
I no fit shout
With the blessings in my life
I can’t decide to close my mouth no!
Aya ya yai!
I no fit shout no
With the blessings in my life
I can’t decide to close my mouth no……

<>Eh ya eeeeeh… eh ya eh, eeeh… Uweh! Uweh!
Eh ya eeeeeh… eh ya eh, eeeh… Uweh! Uweh!

Watch Video

You May Also Like