Dj Ecool’s Banga Lyrics

Naija bus baby

I got my eyes on you
I got my eyes on you (It’s a vibe)
I got my eyes on you (It’s a vibe)
I got my eyes on you (It’s a vibe)

I got my eyes on you
I got my eyes on you
It’s Magic
I got my eyes on you
I got my eyes on you
I got my eyes on you

Girl your body calling me oga sir
I wan take am from the left-hand side
Nwannem o baby
Give me the code baby
What’s the code baby
Show me the way baby

Ande ande
I see it in your eye
You just wan boogie down
I know say you no mind
You just wan see you alright

Me I come for the banga
Banga banga banga
Me I come for the banga
Banga banga banga

Me I come for the banga
Banga banga banga
Me I come for the banga
Bang banga banga

This your body go kpa mi o
I’m in love with you
Come be my mami o
I no be fighter, I be your daddy o
Obiangeli come chop my money o

See them agba for here
No do gra gra for here
Men dey gbese for here
Everybody nw gbese gbese
 
Ande ande
I see it in your eye
You just wan boogie down
I know say you no mind
You just wan see you alright

Me I come for the banga
Bang banga banga
Me I come for the banga
Bang banga banga

Me I come for the banga
Bang banga banga
Me I come for the banga
Bang banga banga

Ande ande
I see it in your eye
You just wan boogie down
I know say you no mind
You just wan see you alright

You May Also Like